Ajebo Hustlers – You Go Know

You Go Know by Ajebo Hustlers Mp3 Download

The perfect soundtrack from Ajebo Hustlers’s music titled You Go Know. Ajebo Hustlers is a Nigerian Afrobeats and Highlife music duo composed of Piego and Knowledge, a rapper. They were nominated for the 2022 Headies Awards for Songwriter of the Year and won the Best Duo at the Soundcity MVP Awards in 2023.  Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.

          DOWNLOAD MUSIC HERE

Use the link below to stream and download You Go Know by Ajebo Hustlers.

Lyrics of You Go Know by Ajebo Hustlers

Avantë
If you no use your headThem go use am drink garri, drink garri oYou no hustle for the breadFor this life you go drink garri, drink garri oI no need your helpMake you no use my name gist where them dey drink palmy oI believe in myselfAll your doubt e don okpari okpari o
Oh you no know? Now you go knowSheybi you never know? Na today you go knowOh you no know? Now you go knowIncase you never knowNa today you go know
Kpos!Abeggi leave me sef (Abeg)See I dey find money omo i mean business (omo)I no dey like something wey go dey give me stress (at all)Or dey around people wey go dey see me less or like an infidelOgini si eba puo (ogini)Ajebo Hustlers untill the day I fallAs I dey grind everyday me I still dey praise my GodI dey win so dey no fit delay to pick my callsAbobbi if at all
If you no use your headThem go use am drink garri, drink garri oYou no hustle for the breadFor this life you go drink garri, drink garri oI no need your help (I no need am)Make you no use my name gist where them dey drink palmy oI believe in myselfAll your doubt e don okpari okpari oo
Oh you no know? Now you go knowSheybi you never know? Na today you go knowOh you no know? Now you go knowIncase you never knowNa today you go know
I no go fit let you to chop my eyeAbegi make you leave that one you talk na lieThe person wey you fit to dey call your guyFit be the reason water comot your eye
I no go fit let you to chop my eyeAbeggi make you leave that one you talk na lieThe person wey you fit to dey call your guyFit be the reason water comot your eye
Oh you no know? Now you go knowSheybi you never know? Na today you go knowOh you no know? Now you go knowIncase you never knowNa today you go know
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*