Ajebo Hustlers – No Wam

No Wam by Ajebo Hustlers Mp3 Download

The perfect soundtrack from Ajebo Hustlers’s music titled No Wam. Ajebo Hustlers is a Nigerian Afrobeats and Highlife music duo composed of Piego and Knowledge, a rapper. They were nominated for the 2022 Headies Awards for Songwriter of the Year and won the Best Duo at the Soundcity MVP Awards in 2023.  Add it to your rotation if you love chill, quality sounds.

Use the link below to stream and download No Wam by Ajebo Hustlers.

Lyrics of No Wam by Ajebo Hustlers

Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu
If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat ’til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee
My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam
Lion no dey born goat make your mind deyTell Amina to compose wetin dey bring that kind playAunty Bukola dey like samankwe (samankwe)Mami water different from ogbanjeEhn, plenty kele for the back stageBased on the fan base I no go take advantage (lie, lie)Let it be the very first and last dayAtinuke no go dey dull the package
Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu
If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat ’til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee
Why is it so hard for us to keep it one hundred?I go dey miss you but I say comotThe thing go dey vex me when you dey comot hereIf no be all these issues you for no dareLaba labaGaba gabaCarry all your problems burugawaMe I want to slide I dey surubabaBring another kele I don kpurunaba
My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam
Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu
If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat ’til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*