
You Are Great by Moses Bliss Ft Festizie, Neeja, Chizie, Son Mp3 Download
Moses Bliss Ft Festizie, Neeja, Chizie, Son just blessed us with something special titled You Are Great. Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss, is a Nigerian gospel singer, worship leader and songwriter. He is the founder of Spotlite Nation, a Nigerian record label. Add this to your favorites if you crave timeless hits.
Use the link below to stream and download You Are Great by Moses Bliss Ft Festizie, Neeja, Chizie, Son.
Lyrics of You Are Great by Moses Bliss Ft Festizie, Neeja, Chizie, Son
You give me wings, now I’m up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain If no be You, tell me where I for dey? Baba, I thank You (fuze play) Dem for don laugh me, no be today Ebenezer, You dey shower Your grace Na Your light wey dey show me the way Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)Lord, You are great
You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank YouJehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank YouMe no fit deny o
All of my blessings na divine o When I look around o All I see na Your hand oOh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o This Your grace o E loud o, e dey speak for me oYour grace dey overflow
From my head down to my toes Bianule (bianule), bianule (bianule) Ifechukwu ne me o Your love is ever sure I will let the whole world know Chineke (Chineke), Chineke (Chineke) Na You I dey follow (Lord, You are great)Lord, You are great
You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Lord, You are great You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (oh na, na, na)Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba (oh, Lord o) ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank YouBaba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha Everything na confirm Ein no get time for yama-yama I can’t explain the wonders of Your presence in my life Na only You be God I know wey no go fit to lieOdumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama) Onyenemenma (omenma) I’ll praise You foreverWhen You check am, You go know
Who the blessings dey follow From the northside to the southside Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)Lord, You are great
You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank YouJehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (onyeoma, eh) Jehovah bu onyeoma Na You be my agidigba ‘Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You
Leave a Reply